Life Wey No Depend on God

Prijzen vanaf
8,00

Uitgelicht

VERGELIJK ALLE AANBIEDERS (3)

Beschrijving

Bol What if di real reason why tins no dey wok well for your ife-delay, confusion, mistake upon mistake-na simply bikos you dey liv life wey no depend on God?For dis generation, plenty pipo dey make decision by feeling, dey rush enta opportunity without asking God, and dey believe sey any door wey open na God open am. But many don enta wahala, regret,and destiny confusion bikos of dis.Life Wey No Depend on God' na serious eye-opina and wake-up call wey go bringyou bakto di only Onewey fit direct your life well-God Himsef.Dis book no be ordinary message o-na spiritual alarm bell! You go kom understand sey wen you dey plan without God, na guess wok you dey do, but when God dey lead you, your life go get clear direction and fulfillment.So, who dey lead you? Your answer go determine how your life go be. Time don reach to stop guess wok o.Time don reach to start to depend on God full time!

Vergelijk aanbieders (3)

Sorteren op:

€ 8,00 € 2,99 verzendkosten Totaal € 10,99

€ 8,12 Gratis verzending

€ 8,12 Gratis verzending

Beschrijving (1)

What if di real reason why tins no dey wok well for your ife-delay, confusion, mistake upon mistake-na simply bikos you dey liv life wey no depend on God?For dis generation, plenty pipo dey make decision by feeling, dey rush enta opportunity without asking God, and dey believe sey any door wey open na God open am. But many don enta wahala, regret,and destiny confusion bikos of dis.Life Wey No Depend on God' na serious eye-opina and wake-up call wey go bringyou bakto di only Onewey fit direct your life well-God Himsef.Dis book no be ordinary message o-na spiritual alarm bell! You go kom understand sey wen you dey plan without God, na guess wok you dey do, but when God dey lead you, your life go get clear direction and fulfillment.So, who dey lead you? Your answer go determine how your life go be. Time don reach to stop guess wok o.Time don reach to start to depend on God full time!


Productspecificaties

Merk Destiny Prints and Publishers Limited
EAN
  • 9789788528425
Maat


Prijshistorie

* Prijshistorie bevat geen data van Amazon, Amazon Marketplace.

Prijzen voor het laatst bijgewerkt op:

Uitgelichte Keuze
8,00
Naar shop